ijopresh lebron şarkı sözleri

E don tey E don tey Wey I dey hustle for this money o Kemi ju iba idi Joor dakun ma pa mi o All the sexy ladies ma fo whine for me o Kemi ju iba idi Joor dakun ma pa mi o Gbese Legwalk Softwalk pelu LeBron Gbese Zanku Legwalk rockin my LeBron Gbese Legwalk Softwalk pelu LeBron Gbese Zanku Legwalk rockin my LeBron When u hear the gbedu baby go crazy Brown skin goddess wanna make me shout Oh my god oh Oh my god oh Dj put this on repeat on a daily Make my people dem ah feel am Oh my god oh Oh my god oh Right from time she gives me d ginger Bad girl fight for me like ninja Bad gal like riri no hana She got no mannaz like marlians Garlant Garlant Ijopresh mo garlant Buy her more cheens in allianz OBO i dey give u assurance E don tey E don tey Wey I dey hustle for this money o Kemi ju iba idi Joor dakun ma pa mi o All the sexy ladies ma fo whine for me o Kemi ju iba idi Joor dakun ma pa mi o Gbese Legwalk Softwalk pelu LeBron Gbese Zanku Legwalk rockin my LeBron Gbese Legwalk Softwalk pelu LeBron Gbese Zanku Legwalk rockin my LeBron When u hear the gbedu baby go crazy Brown skin goddess wanna make me shout Oh my god oh Oh my god oh Dj put this on repeat on a daily Make my people dem ah feel am Oh my god oh Oh my god oh Stop the fronting Gal its u that Im wantin Im wantin Im wantin gan You think its funny i fit kpai for u mo serious mo serious gan Afro queen No long talk Just dey shake ur big bumbum Skin to skin no use doncom E don tey E don tey Wey I dey hustle for this money o Kemi ju iba idi Joor dakun ma pa mi o All the sexy ladies ma fo whine for me o Kemi ju iba idi Joor dakun ma pa mi o Gbese Legwalk Softwalk pelu LeBron Gbese Zanku Legwalk rockin my LeBron Gbese Legwalk Softwalk pelu LeBron Gbese Zanku Legwalk rockin my LeBron When u hear the gbedu baby go crazy Brown skin goddess wanna make me shout Oh my god oh Oh my god oh Dj put this on repeat on a daily Make my people dem ah feel am Oh my god oh Oh my god oh
Sanatçı: Ijopresh
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ijopresh hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı