ikayh feelings şarkı sözleri

FEELINGS LYRICS Hit that! (Bond) woh woh woh woh woh Yeah (That’s my cheek ewo) Yeahee heee heee heeee wohyoyo yoh yea Call me ikayh VERSE 1 Abena I’ve been looking at you from afar you’re looking good (looking good) Everything stew from head to toe everything nice (everything nice yea) I no fit tell you one thing thing one thing you no go like Cos me I love you die CHORUS Baby say my feelings evolving Baby no stopping one way no parking Buss a whine for me Say your melanin popping and e Dey make me happy feelings evolving Baby no stopping We gon be rocking Buss a whine for me Say your melanin popping and e Dey make me happy Feelings evolving yeah E Dey make me happy Eeii feelings evolving yeah E Dey make me happy VERSE 2 I wanna tell you other things the other guys dem no fit tell you (no fit tell you) Take to me to church take me to mosque omo this love no be juju I wanna give you my heart o I wanna give you my soul o Baby take control o Control o Anytime wey my heart start to tick like a bomb You know say na because of you say baby you’re the one You giving me the kissing and the loving that I want Say like a switch girl you turn me on So tell me all the things that you really like really want put it in my song So make you joko baby I go make you complete CHORUS Baby say my feelings evolving Baby no stopping one way no parking Buss a whine for me Say your melanin popping and e Dey make me happy feelings evolving Baby no stopping We gon be rocking Buss a whine for me Say your melanin popping and e Dey make me happy Feeling evolving yeah E Dey make me happy Eeii feeling evolving yeah E Dey make me happy
Sanatçı: Ikayh
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ikayh hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı