ikojahman im african şarkı sözleri
Whororhorhorhorhorhorh emi jah, emi jahman uhnuhnuhn
Shotiyeh shotiyeh, mio fowomi shere
Mio makin fowomi, shere'oh aha ah ah ah ah
Wetin dey sup oh, you making money then
You be boss oh, meanwhile before i forget oh
If no be money matter, no dey text me oh
That's why me, i dey struggle oh
I dey hustle to get my own pay oh, and i no fit relent oh
Because na my grind, i dey grumble oh
Make i no go lost oh, when the money go they look for me oh
I know for sure, better go find me oh
And that kind thing, omo e certain oh
You better do it fast, no more dulling oh
Everything for the money, no more slacking oh
Plus the money when i get, i go stack oh uhnuhn
Make i no go dull am oh, if not i go lele oh
Miodefe penbe oh, as e dey be motipeju oh
And i no fit dey wait oh, cause na all the money me i want oh
Make them check my worth, make e plenty oh
But e no go, good for evil
Make my mate, dey drive bentley oh
Make i come, dey leg am oh
Make i think say, i dey run am oh
And police dem dey find man oh, i no know
I to know dey kill man oh, shey you know
Kojayen malojemi oh, tesemi batidele oh
Usa momadebe oh, who else be ganja farmer
I dey strive you, know i'm a bad man
Mosa dem need, coke and lighter
O baby girl can you, be my brightness
You see my life, me i no dey rush am
I no get time to, dey jealous man
I no dey fake smile, like french fries
You can bring your girlfriend, me i don't mind
I not get time, but i love woman
My money just, dey fall from sky
If you dey think am, you go think say i robb bank oh
I no get power, like superman oh
But I'm sure, i would do you right
Drive you down, like an uberman oh
If i get money, i go buy benz oh
You know say, this one na one life oh
Thats why you, must dey chop life oh
So make you dey live life oh, make e no go live you oh
But shey you dey bomb sha
If you no hustle, how you want get the kpa
One time for my, boys for island oh
Big ups to my, guys for mainland oh
I swear to god oh, we get mouth oh
Thank god if you get motor, but me i want car oh
I no want dey, waste time oh
Oya tell me where, the girls dem dey
Make we carry dem, make we fly away
To places when, dem never go
And by that time, i go don balance oh
And i go buoyant oh, i'm African
Black is beautiful, you know
Oshamo, jahman, wonder