ill flowz street feelings şarkı sözleri

who Dey daff go hear when e go set. Dem no need tell you make you hustle na Momsy cry ???? Dey wake us around 6 those memories made me a wild beast. But e no get wetin eye see wey go make am cry blood ???? even at a young age I knew That I gas work. It wasn’t easy from the start even the ending person wey suffer get bar suppose know how to spend am. Omo who carry exhibit no Dey follow army drag. Inside life you go pay everything comes with a price. I sold my soul to people wey done dey ready to buy one thing must kill a man who no do ritual still go die. Run enter Hk like thief go thief wetin I wan thief. It was only me and I this hustle be like do or die Who Dey for back stage no go know wetin the other’s did to blow. Na the glory you Dey see the story we left untold dem no Dey tell person.. Dey no Dey. If dem tell you say e easy Bro’s na setup dem no Dey tell person dem no Dey if dem tell you say e easy Bro’s na setup, dem no Dey tell person dem no Dey.. if dem tell you say e easy Bro’s na setup as a youing i new that I gas work look around you… you know say you gas hustle who no come no go know all those night wey we work wey we no see money oo / tell person.. clients wey Dey reply wey no gree pay money oh even if I no do am for myself I go still do am for me nobody Dey for you.. my nigga try Dey find money.. cos I came from a place wey e no dey family dey pray but my mama dey pray pray.
Sanatçı: ill Flowz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ill Flowz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı