illbliss alhaji (can't hear you) [remix] şarkı sözleri

Illigati Everything soft Alhaji Na wetin your girlfriend dey call me Olowo This kind of life i use to imagine Ehn ehn oh no Tell dem is a balling is a habit You can hate me As long as you need me down you hate me Baby girl you bad oh Say the way you whine oh Girl na whine whine Say you be like magic oh oh Killie me Ohema gimme shito make I chop oh Killie me And baby girl na the way the thing go take oh Killie me See am counting my money so I can't hear you See am counting my money so I can't hear you Iwatago wa drink the champagne like i do Toss money all around cuddlе in my boo Toss money in the air mad over you I didn't understand how I feel about you We ball with the busеs blase around town Party non stop ever since we touch town Party don stop we tops in all chart Flex with the row we murders a new strat My dress concealing Aswadipka killing Asamanono wesekwa with boss illi Asamanono I put the money by the millie Asabiidkpemana am a oh billie Alhaji Na wetin your girlfriend dey call me Olowo This kind of life I use to imagine Ehn ehn oh no Tell dem is a balling is a habit You can hate me As long as you need me down you hate me Baby girl you bad oh Say the way you whine oh Girl na whine whine Say you be like magic oh oh Killie me Ohema gimme shito make I chop oh Killie me And baby girl na the way the thing go take oh Killie me See am counting my money so I can't hear you See am counting my money so I can't hear you Ehn iwatago illisharpo illighati illiramo one man have her And the chicks say with dey amuse them And the way we dey ball dey offend them E dey stress dem E dey pain dem Today boys geting cake we dey thrash dem Dress code silly Aswadipka killing Asamanono wesekwa with boss illi Ah everything Soft everything Soft She be whisper everything soft Lots of baller ain't need your love Alhaji Na wetin your girlfriend dey call me Olowo This kind of life I use to imagine Ehn ehn oh no Tell dem is a balling is a habit You can hate me As long as you need me down you hate me Baby girl you bad oh Say the way you whine oh Girl na whine whine Say you be like magic oh oh Killie me Ohema gimme shito make I chop oh Killie me And baby girl na the way the thing go take oh Killie me See am counting my money so I can't hear you See am counting my money so I can't hear you It's kezzyklef productions Illighati illighati illighati one man army Illighati illighati illighati one man army
Sanatçı: Illbliss
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Illbliss hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı