illbliss life of claudio şarkı sözleri

Been a dope lyricist from the foetus Flow so Barack it flotus the potus Black bandana niggas thinking oh he Ghana I still got my reservations like flying Dana Safe flight upper class in a leauge of my own Chair nice with a cushion you can die on your throne Never let the hustle change you Snakes tryna get at you End of the day nigga all you really got is you Wetin Illy never See used to rap for no fee Used to freestyle for OAP's just to get on air Now I brush they hair down top of the line blazes Charismatic don with the aura of an owner Every man has a story to tell so this is mine I pray to God lil niggas nevеr cross the line Am a differеnt kind of problem black heart brave hearted From day we do it so retarded Respected reputation plus I've never been a f*ck boy Never been brainless All my life fearless So shall it be till i lay up in the box Me and my boys in the air Tera hawks (What) Alright ok This is not boasting am just keeping it real you no understand Cause I don realize say this thing dey pain una for body If person dey express himself So make I kuku express myself cause am tired mehn Am tired of hiding Am tired of considering your poverty Because I will not express my riches You no understand wetin I dey talk Is it my fault that my shoe Can take care of your house rent Wetin dey you for this matter Because of you I no go enjoy myself again Na my fault say I dey use bottle water take dey wash my hand Wetin dey do you How body dey do you Don't let me come down to your level to prove to you that while In your level I will mess you up Up in my level you can't even come there to contest You no understand Person go just turn I'm back you go just try to stab am for back What the hell is that yo I got my bullet proof vest on una As in my life proof vest As in my work proof vest As in my vest proof vest You don't you you can't get to me talk to my PA Talk to the PA of my personal assistant Take your time fill your form And may your way to my office and wait to see me You get that's just how we roll We don't go clubbing we bring the club home You no understand uhn Now this shit is dirty yo Bovi sign me to your record label na (Ehn) Sign me to your record label (Gerrout hehe)
Sanatçı: Illbliss
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Illbliss hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı