i'mduduceo 2024 şarkı sözleri

Duduceo Dey Here So Steady on the road busy chasing my mular Girlie heavy load buh me wan to carry her You know Na Moni wey dey stop nonsense Na Moni wey dey solve problems You know say poor man too dey talk Buh Rich man no give up I no dey select I'm very honest I know what I want and I come with ma wallet Make you no go forget (forgeti 2024 Me I must Ball The Moni Mustu Come And When I Call Them Go Pick Call 2024 Me I must Ball The Moni Mustu Come And When I Call Them Go Pick Call Wetin My Eyes Don See Pass Yawa For This Money Mata O Mo Gbe O I Don lost My Mama O But I No Go Taya O I've been feeling the pains and the blessing Bad belle they keep on chasing I no Dey select I'm very honest I know what I want and I come with my wallet Make you no go forget forget
Sanatçı: i'mDuduceo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
i'mDuduceo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı