imi babanla nonsense şarkı sözleri

Yeah Yeah Dem don come again oh (tell them oh) So, after eight of suffering and smiling The election is upon us again And we are here to continue with all the Babanla Nonsense Babanla Nonsense Babanla Nonsense Babanla Nonsense Fuel dey scarce, No money (Babanla nonsense) People dey para everyday wahala (Babanla nonsense) Give us change, dem change money (Babanla nonsense) They carry all the money dem hide for banks (Babanla nonsense) New notes zero circulation (Babanla nonsense) Election dey come, they want make we vote (Babanla nonsense) My money dey for bank i no fit collect am (Babanla nonsense) This thing dey vex me na why i dey hala say this  na (Babanla nonsense) Babanla nonsense oh (Babanla nonsense) Babanla nonsense oh oh o... oh (Babanla nonsense) Everyday suffering and smiling (Suffer suffer, suffer suffer) My people no Sabi  their rights still Dem no believe say them get the power (Power) Na why all these baggers still dey ride us, (vroom) Them dey loot us, dey kill us, dey laugh us (All of them) We dey adapt to many many nonsense (Rubbish) Ah, Nonsense wey no make sense (Hmnm, at all) No proper health care system To finish for school na palava, (palava) Eii, see me see wahala, (wahalah) Aii, Nigeria jagajaga, (jagajaga) Hm, Everything scatter scatter, (scatter scatter) Wuru wuru,(wuru wuru) Wara wara, (wara, wara) Common man suffer suffer, (suffer, suffer) Rich man Gan sef e dey hala If you dey Para Follow me hala say this na Babanla Nonsense oh (Babanla nonsense) Babanla Nonsense oh oh ooh oh (Babanla nonsense) Babanla Nonsense oh (Babanla nonsense) Babanla Nonsense oh oh ooh oh (Babanla nonsense) Only the people can change this nation (Tell them) If we work together We know the problem, we the solution (One nation) To stop corruption and all this Babanla nonsense oh oh o...oh oh Ye BABANLA NONSENSE
Sanatçı: Imi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Imi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı