immunizer rosé (single) şarkı sözleri

Apani mayo sword Immunizer Everybody don know say When we enter club we pop Rosé Many many men go stay When the gbedu enter won bo coste We dey pop cognac codeine We be counting stack mint notes ko din Spending gas money propane Any maga cross our path go pay Kole kole kole kole rara kole Kole kole kole rara kole Kole kole kole rara kole Kole kole kole rara kole Many been dey bill me Nigba temi n te lapi mi Like say dem no see me I been drop gbedu dem no feel me Dem laugh me before see my after Dumb clown niggs tryna forcing my Laughter I'm living life mo gbomo tima pamper Mo shey Alhamdulillah fun olorun tun gba Laada So we dey smoke weed! smoke shisha Shout out to my producer Dem girls dem be losing their senses Because won le bami sun won foju sha Money swinging like jangilo My kinda company e no fit boring Making big moves on the low Dem sabi for street i be lowkey money so Everybody don know say When we enter club we pop Rosé Many many men go stay When the gbedu enter won bo coste We dey pop Cognac codeine We be counting stack mint notes ko din Spending gas money propane Any maga cross our path go pay Kole kole kole kole rara kole Kole kole kole rara kole Kole kole kole rara kole Kole kole kole rara kole As i dey make moves dem asking for my Backup Many milli deals for my Laptop Cause i'm private loje kin gbomo Babcock Omo ti o ba aroba o sure pe o ma ba cock Shomo big Yoms Mayomi he get money Nacho BTC he get money Baby face money he get money Brown Asian top Ali money he get money Sekumzy he get money JD king he get money Arab Prince Viktor he get money One Door money he get money Mkay na Asia he get money Bosko money he get money CJ money he get money Shomo Thim Mike Prestige dem get money Everybody don know say When we enter club we pop Rosé Many many men go stay When the gbedu enter won bo coste We dey pop Cognac codeine We be counting stack mint notes ko din Spending gas money propane Any maga cross our path go pay Kole kole kole kole rara kole Kole kole kole rara kole Kole kole kole rara kole Kole kole kole rara kole
Sanatçı: Immunizer
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Immunizer hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı