imnd whine dat şarkı sözleri

Baby can you whine dat Ou ou yeah Your body lookin' bad Baby girl can you whine dat Whine dat yeah Original Baby can you whine dat Whine dat yeah Your body lookin' bad you know Your body lookin' bad you know Your body lookin' bad you know One bad gyal wanna whine am pon it Two bad gyals wanna pull up on me Three bad gyals wanna joro for me Four bad gyals just to cooli body One bad gyal wanna whine am pon it Two bad gyals wanna pull up on me Three bad gyals wanna joro for me Four bad gyals just to cooli body Big money man call me commando And the love wey I see no fit pass me o All of the girls wey dey call my phone Dem no fit catch my format o Go down low Down low Down low When she me She dey go down low All of the things wey she fit do tonight Whine am pon it you know I like skin tight Baby can you whine dat ND pon dis yeah! Your body looking bad Baby girl can you whine dat Whine dat yeah Original Baby can you whine dat Whine dat yeah Your body lookin' bad you know Your body lookin' bad you know Your body lookin' bad you know Anybody wanna pull up in a bando She just wan come she a real jando And the love wey I see She no fit pass o She no fit pass She no fit pass Anybody wanna pull up in a bando She just wan come she a real jando And the love wey i see She no fit pass o She no fit pass She no fit pass Omoge please do me nice do me jeje Angelina for the night do me sempe You know the vibes Hennessy & Moët Loving you everyday you know I go dey Baby girl you could call my phone All day all night Call my phone Baby girl you could call my phone Baby gbemidebe lobatan Yeah Baby can you whine dat Whine dat yeah Your body looking bad you know One bad girl wanna whine am pon it
Sanatçı: Imnd
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Imnd hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı