imobanty chop life şarkı sözleri
Yeh
Dem never know me
Agh de want to know me
Eh
My name is imobanty
Agh-agh
Eh eh
Egh egh
Inna the midnight
All my guys stay woke
They working for the money
Cause they no wan go broke
Secure the big bag
Just because of popo
Wetin my eyes don see
Most of them don't know
They only see the gain
They cannot feel my pain
Am chasing money
Chasing fame
They wan spoil my name
My jah no de shame
Transaction no de fail
Everything is real
No we no de ever fake
Money on my mind
No I no de waste time
I wish I can talk to God
Maybe we can FaceTime
I need money in my life
I swear no be lie
Swear no be lie
I swear no be lie
When I record in the studio
Make the people feel my vibe
Make dem feel my vibe
Make dem feel my vibe
The money in my bank
Make e make e multiply
Make e multiply
Make e multiply
I want the kind money
Wey go make me feel fine o
The money wey go make me live large o
The money wey go make mama smile
Oh oh oh
I want the kind money
Wey go make me feel fine o
The money wey go make mama smile o
The money wey go make me live large o
I wan chop life o
I wanna chop life o
I wan live life o
I wanna live life o
I wan chop life o
I wanna chop life o
Eh
I wan long last o
Oluwa semi lolowo
Tori olowo laye mo
Tori olowo laye mo
Uhn
Baba semi lolowo
Semi lolowo
Tori olowo laye mo
Kin bi mo lemo uhn
Kin bi mo lemo
Imobanty nanana