Imobanty

Mio mo (i don't know) (feat. Susmith)

imobanty mio mo (i don't know) (feat. susmith) şarkı sözleri

What you give is what you get Dem buy benz, we flying jet Baba don butter my bread Now dem see me dem de vex What you give is what you get Dem buy benz, we flying jet Baba don butter my bread Now dem see me dem de vex Emi omo ologo Haters ti rogo Wen i show dem go see my logo Dey wan tell me wetin i don know Ehh Emi lomo ologo Haters ti rogo Wen i show dem go see my logo Dey wan tell me wetin i don know Igbati ma lowo Mio mo, mio mo, mio mo mo mo Wen i go blow Mio mo, mio mo, mio seh ah Igbati ma lowo Mio mo, mio mo, mio mo, mio mo mo Wen i go blow I don't know I don't know I don't know No no no no Hustle for naija No be play play my nigga Anyhow e be we are not a loser Shey u shenk me omo i no cap Eh zero cap When you get money Ugo dangbanana Wa jaiye lati naija wo canada Ilume burkina faso kaduna Oro owo lo bami I no want wahala ah Emi omo ologo Agh Haters won ti rogo When they see me Dem dey show their logo Dem dey me wetin i no know Emi lomo ologo Haters ti rogo Wen i show dem go see my logo Dey wan tell me wetin i don know Oh Igbati ma lowo Mio mo, mio mo, mio mo mo mo Wen i go blow Mio mo, mio mo, mio seh ah Igbati ma lowo Mio mo, mio mo, mio mo, mio Mo mo Wen i go blow I don't know I don't know I don't know No no no no Igbati ma lowo Mio mo, mio mo, mio mo mo mo Wen i go blow Mio mo, mio mo, mio seh ah
Sanatçı: Imobanty
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Imobanty hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı