indisole soro mi (talk) şarkı sözleri
Me and my niggas we dey hustle everyday so we pray make Oluwa bless our day
So many niggaz dem Dey dengepose and dem go want to hate
When I step-in on the street some nigga see me, dem they like to Hail
I Dey hustle for so long and some nigga doubt me dem they under-rate
You can not stop my shining ooo
You can continue beefing me
Buh you can not stop my winning oooo
You can not stop my shining ooo
You can continue beefing me
Buh you can not stop my winning oooo
Ko yè ma sórò mì Ko yè ma sórò mì
Ko yè ma sórò mì Leee ooo Ko yè ma sórò mì
Won fè ma sórò mì Wo fè ma sórò mì
Won fè ma sórò mì leee ooo Wo fè ma sórò mì
Ohh mama mi o oh baba mi o Bless up my Day make you show me dah way oo
Ohh mama mi o oh baba mi o Bless up my Day
Ko shaa Anu ayè mi oo

Oh my lord the things wey I do make some people shout ooo
Be like Obrigado right now I'm feeling like Eminado
All the things I do make them want to talk oo
Choke dem all around oo sey make them to Dey shut their mouth oo ooo