indomix far away (feat. pjay) şarkı sözleri

Indo and PJAY!!! I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait ooo Na me and you together Yoh!!! Together forever Yoh!!!! I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait ooo Na me and you together Yoh!!! Together forever Yoh!!!! E don tey wey I dey your matter No be now I go giveup No be today me don dey your matter No be now I go giveup Oh oh oh oh oh oh Oh oh oooooo oh! Oh hi!! Oh ho oh oh oh oh Oh oh oooooo oh! Baby you're my best friend My other half oo Omo you dey my hand Like body tatoo Oh hi!!! Baby mio le salaye Bo se use mi since you faraway E be like sey I go relocate oo Cus you're always on my mind oo I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait ooo Na me and you together Yoh!!! Together forever Yoh!!!! I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait ooo Na me and you together Yoh!!! Together forever Yoh!!!! I dey dream of you Just to see gleams of you Everything wey I do Baby it's for you You better pass them You fine pass them o You swag pass them Anything you do omo na perfect o Iwo nimaa mu saiya Ajo malorawa gbo If baba God don say yes Nothing anybody can do Baby mio le salaye Bo se use mi since you faraway E be like sey I go relocate oo Cus you're always on my mind oo I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait ooo Na me and you together Yoh!!! Together forever Yoh!!!! I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait I don't mind you dey faraway Baby me still go dey wait ooo Na me and you together Yoh!!! Together forever Yoh!!!!
Sanatçı: Indomix
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Indomix hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı