industry standard aka indy is it real şarkı sözleri

Is It Real Verse 1: Come see how you dey eye me U see fit wake d beast inside me It's no good, see how you entice me I go make you mine, make you no defy me Baby you go gree, pull up U dey fine, I go gas u up I got bands, got plans for us If I send bag, u go pack am up Baby you go gree, pull up U dey fine, I go gas u up Got bands, got plans for us If I send bag, u go pack am up Pre-chorus: Na no dey love for twitter Wife no dey comot for insta Baby, you no go find your mista On social media Chorus: I wanna love you in the moonlight No rain, no pain, i'm sayin I only want it if it feels right (I wanna feel right, feel right, feel right) I wanna love you in the moonlight No rain, no pain, no playin I wanna feel your love in real life (I wanna feel right, feel right, feel right) Verse 2: Na una dey speak my language Provide d cover for my head D world make my plans for my death But you bring garri for my bread Come see how you dey eye me U see fit wake d beast inside me It's no good, see how you entice me I go make you mine, make you no defy me Baby you go gree, pull up U dey fine, I go gas u up I got bands, got plans for us If mi send bag, u go pack am up Pre-chorus: Na no dey love for twitter Wife no dey comot for insta Baby, you no go find your mista On social media Chorus: I wanna love you in the moonlight No rain, no pain, i'm sayin I only want it if it feels right (I wanna feel right, feel right, feel right) I wanna love you in the moonlight No rain, no pain, no playin I wanna feel your love in real life (I wanna feel right, feel right, feel right) Chorus: I wanna love you in the moonlight No rain, no pain, i'm sayin I only want it if it feels right (I wanna feel right, feel right, feel right)
Sanatçı: Industry Standard aka Indy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Industry Standard aka Indy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı