ine obodo şarkı sözleri

Tell the guys and girls for your yard Say party dey for my yatch Dress code is all white everything Come ready for blast No bad vibes only good vibes Promise u won't lack anything As I Dey I don kpeff up don kpuff up And I still dey top am up If I catch your man tonight na murder (murder) Ganja men dey one corner dey roll up Incase u go like kush up Isa full package for the arena Obodo dem go know Say people don show Nobody killi this show pass e us Ayaya oyoyo Obodo dem go know Say money pass money Nobody chop this muller pass e us Ayaya oyoyo No slogodo for No slogodo for Me say no slogodo for For this place o No slogodo for No slogodo for Me say no slogodo for For this place o Adidi dadade dade dade dadidi dada Adidi dadade dade dade dadidi dada Adidi dadade dade dade dadidi dada Adidi dadade dade dade dadidi dada Spread the love no spread the fight Merriment enjoy the life Join the fight no let the plane e leave u go All my beautiful ladies Make that ikebe worth it No wyn for that bobo Wey no get e doh As I Dey I don kpeff up don kpuff up And i still dey top am up If I catch your man tonight na murder (murder) Ganja men dey one corner dey roll up Incase u go like kush up Isa full package for the arena Obodo dem go know Say people don show Nobody killi this show pass e us Ayaya oyoyo Obodo dem go know Say money pass money Nobody chop this muller pass e us Ayaya oyoyo No Slogodo for No Slogodo for Me say No Slogodo for For this place o No slogodo for No slogodo for Me say No Slogodo for For this place o Adidi dadade dade dade dadidi dada Adidi dadade dade dade dadidi dada Adidi dadade dade dade dadidi dada Adidi dadade dade dade dadidi dada No slogodo for No slogodo for Me say No Slogodo for For this place o
Sanatçı: iNE
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iNE hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı