ine tomorrow şarkı sözleri

Ayayaaa ahhh malor downgrade o ! Ah juice GirL ayi! Tomorrow get e beller o ahhh No one know wetin e go born o ahhh Tomorrow get e beller o ahhh No one know wetin e go born o ahhh No, no , no, no malor downgrade no one No, no, no, no malor downgrade ooo No, no, no, no malor downgrade no one No, no, no, no malor downgrade ooo Papi stand up on your feet Mami show dem say u fit Work and pray, pray , pray Work and work and pray Work and pray, pray, pray No let dem use u play Nobe by muscle Work and pray , pray , pray Work and work and pray Tomorrow get e beller o ahhh No one know wetin e go born o ahhh Tomorrow get e beller o ahhh No one know wetin e go born o ahhh Person wey come from the gutter Fit be a footballer Person wey come from the gutter Fit be otedola Me sef I come from the gutter Now I’m a super star I am a super star Your body dey hot o make you drink e colie water JAH wey give u bread go still give u the butter Niwon meju simi kokaye Money dey for pocket jaye Mji ego na akpa Akubo amigege lobe No, no, no, no malor downgrade no one No, no, no, no malor downgrade ooo No, no, no, no malor downgrade no one No, no, no, no malor downgrade ooo
Sanatçı: iNE
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iNE hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı