i.n.i & spycee 19 (feat. frederick lainz & cipha) şarkı sözleri

All these main stream niggas All these popular niggas I hope say dem know say the Underground Dey vex Make dem set body well o I.n.I I'm not a convict but they lock Me up Our crime is no crime Still we Dey inside I no go lie this shit Dey F*ck me Up All the plans don capsize I no know when I'll see you Again I no know swear E Dey burst my Brain How I feel when I see your face Any time Wey u start to vex Squeeze your lips When I hold your waist Yeah me I f*ck up yeah me I F*ck up All this things Wey I no been say That day Wey u come my place We been chill but u for been Kpongho One nine Nineteen Inside quarantine tin tin Free me free me free me free me One nine Nineteen Inside quarantine tin tin Free me ooo Your body wanting my body My body wanting your body But quara put us for long ting Na phone we take touch our Body Your body wanting my body My body wanting your body But quara put us for long ting Na phone we take touch our Body Call me Spycee Ping ping pong pong Na the tone when I Dey dial you with my glo but No get network reach the road So I Dey stranded please hello Ehen, let's see if you get me You pon mi bed You spread your legs I need to pray now I come Dey press the phone like Remote o I no fit go offline na demote e oo No be careless matter Make I reckless for here Your tongue down mi neck ah No contact mi jerk off Call me when you hear dat Can we talk online One nine Nineteen Inside quarantine tin tin Free me free me free me free me One nine Nineteen Inside quarantine Free me ooo Conversations getting boring Girl Unto say nothing to talk again Shebi you know say if I fit come There I for don come dey there since Take a picture of your body girl Make a grown man go jo soapy See I know you've got a plan The way you change your mind From say you've a man To say you're wanted for a man I'm down to get down When you need some True loving and more girl I got It all On the internet to share with You I'm not a convict but they lock Me up Our crime is no crime Still we Dey inside I no go lie This shit Dey F*ck me up All the plans don capsize I no know When I'll see you again I no know Swear e Dey burst my brain How I feel when I see your face Any time Wey u start to vex Squeeze your lips When I hold your waist Yeah me I f*ck up Yeah me I f*ck up All the things Wey I no been say Get that day Wey you come my Place We been chill but you for been Kpongho oh See I never wanted to Quarantine my heart But this isolation music is from My soul I just love the one that's been With my soul I know the memories we have Are gold Cause I know what virtue need To Know I think I just lost my soul Ah uh ah u uh oh ah Ah uh ah u uh oh ah Ah uh ah u uh oh Ah uh ah u uh oh ah Ah uh ah u uh oh ah Ah uh ah u uh oh Ah uh ah u uh oh ah Ah uh ah u uh oh ah Ah uh ah u uh oh Ah uh ah u uh oh ah Ah uh ah u uh oh ah Ah uh ah u uh oh ah
Sanatçı: I.N.I & Spycee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
I.N.I & Spycee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı