i.n.i & spycee be me şarkı sözleri

I just wanna smoke and chill mehn Pay back is a bitch mehn ai Memories I Dey think mehn When I Dey write lyrics you Dey laugh mehn Haha Now tell me who the shot mehn When the ting drop tell me you Dey breathe well Hai I get e girl wey dey carry the basement She insecure cos the dm dey ring bell Las laugh wey dey sweet like egusi Pay price with my blood make dem come see Ginger wey dey scatter the country Mr cue with the keys to the cockpit I don't wanna loose myself I just wanna be myself I no wan be what I no be I no wan talk what I no fit I don't wanna loose myself I just wanna be myself I no wan be who I no be I no wan talk what I no fit When u lonely call on me oo I follow you oo oh No touching gaan E no funny oo Paula baby get sense tonight Before I loose myself When u lonely call on me oo I follow you oo oh No touching gaan E no funny oo Paula baby get sense tonight Before I loose myself Coded encoded bars wey fit open only with ego And if I chop u now naso i go Dey come dey beg oo But as u see the boy naso you come begin Dey bend oo So Don't be doing yourself like hustler wey. Ever Dey trek o Softly softly as you can see we no get any issues But your performance poor so learn or you allow me teach you I might be crazy but I'm calm no let dreadlocks deceive you So let's say it's a mistake Paula so you fit to call me Why you make I loose myself Why you forming too shy sef See the kind of back Wey you carry You read the message now it's a misunderstanding Why you make I loose myself Why you forming too shy sef See the kind of back Wey you carry You read the message now it's a misunderstanding When u lonely call on me oo I follow you oo oh No touching gaan E no funny oo Paula baby get sense tonight Before I loose myself When u lonely call on me oo I follow you oo oh No touching gaan E no funny oo Paula baby get sense tonight Before I loose myself I just wanna smoke and chill mehn mhmm Pay back is a bitch mehn ai Memories I Dey think mehn When I Dey write lyrics you Dey laugh mehn Haha Now tell me who the shit mehn When the ting drop tell me you Dey breathe well Ai I get e girl wey dey carry the basement She insecure cos the dm Dey ring bell Las laugh wey dey sweet like egusi I Pay price with my blood make dem come see Ginger wey dey scatter the country Mr cue with the keys to the cockpit I don't wanna loose myself I just wanna be myself I no wan be what I no be I no wan talk what I no fit I don't wanna loose myself I just wanna be myself I no wan talk I no wan do I just wan be my be myself I just wan be myself I just wan be myself I just wan be myself I just wan be myself I just wan be When u lonely call on me oo I follow you oo oh No touching gaan E no funny oo Paula baby get sense tonight Before I loose myself When u lonely call on me oo I follow you oo oh No touching gaan E no funny oo Paula baby get sense tonight Before I loose myself Call on me call on me Call on me eee eee aaah ah ah ah ah ah
Sanatçı: I.N.I & Spycee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
I.N.I & Spycee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı