i.n.i & spycee january 2018 şarkı sözleri

Ah ya yeah yeah ya ya yeah I.n.I on the sing song ya ya ya Oh ah mmm January eh 2018 We ah come we ah come clean We ah shut down the whole city We ah shut down they know we January 2018 we a shut down the whole city We ah shut down the whole city We are coming we coming clean Ah mm Dema talk shit dema talk that Dema talk say we a no fit We no hear dem We ah come with my with my Real nig We ah come We ah coming in clean eh Mr Cue on the beat E make it clean E do the ting wey dey burst my Ting Aargh Make me want to sing Make me want to say Just taste and see See that the lord is good See my blessings coming for me I see as many things just raining On me Ah we no go stop no bagger Ah we no go shoot no maga Behave like osama Say we go burs dia head ah Omo we go shut the town now Yeah Mmhm one mm one dis ah wan Gyal Eh I wan time one dis I wan shot Wey I no go stop inna till I reach top I no go stop until I reach top Oya one be the tease say One for the sister One for my sister One for my mama We no Dey hear we no Dey hear Mo'fucker no We no Dey see we no Dey see Mo'fucker no Mmhmm Freestyle on the ting yeah ah Aha oh ah oh ah ai Leave me make I run my race Dema talk dema talk dia way We go do we go run my way Nobody fit to negotiate Like jah got me I know dis My mama praying steady Omo Spycee be my G We go blow for industry dem go See we ya ya Listen and remember Kingboy talk am I talk am Let dem hear Mo'fucker Oh na na na ya ya Freestyle on the ting yeah Mr cue on the beat yeah I.n.I yeah ai Thank God for like e give me Mercy love and believe This is just the beginning Gimme time u go see Put the pen on a paper E no write with no ink Dem say na me be Saviour Gimme time make I think I no get time to love your love You lady I propose to my career Last days in the cell ai Hear dem say put em hand cuff Dia Still I made it out Family calling out Pin point your location Say you doing drugs I'm a Patient See and I'm patient Making this making this moves Oh eh I gat e God oh eh See man a force oh eh We make e block oh eh I'm making moves oh eh I gat e God oh eh I make e block oh eh Ah u need to know this You need to know this oh eh Money go come oh ahhh Money e full bag a ahhh Man no take shit aa ahhh ah
Sanatçı: I.N.I & Spycee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:45
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
I.N.I & Spycee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı