i.n.i & spycee tacha şarkı sözleri

Mmhm Yeah, Maslee beat aha..popin boys I.n.I and Spycee and the winner for big brother 2019 is They're not ready (ladies and gentlemen) Ah..ya know Tacha tacha tacha Me like a girl Wey dey ginger me D girl too dey zuzu body D girl no go gree for me oo oh Taha tacha tacha Me like a girl wey dey ginger me D girl too dey zuzu body D girl no go gree for me o Tacha tacha tacha Me like a girl wey dey ginger me D girl too dey zuzu body D girl no go gree for me oo Tacha tacha tacha oo oh D girl no go gree for me oo Tacha tacha tacha baby Who is a winner Tacha Tacha Tacha See as e dey pepper dem Over confidence inner d girl system Na wetin dey wan kill dem Tacha catch me from the Tv With e fire wey fit to burn me No go lie wen I see the bobi Make a Kingboy dey reason bad ting Swear Tacha go twerk for my new video Video video video video Tacha go twerk for my new video Video video video video Ta twerk Ta twerk for my new video Video video video video Tacha go twerk for my new video Video video video video Tacha tacha tacha Me like a girl wey dey ginger me o Girl too dey zuzu body Girl no go gree for me oo Tacha tacha tacha Me like a girl wey dey ginger me o Girl too dey zuzu body Girl no go gree for me oo Tacha tacha tacha ooo a oh Tacha tacha tacha baby ee Oya come inna me yard I fit open up me gate And when I cook I swear pepper must to dey eh Characteristics of a sweet banga o I too dey follow girl wey do Yanga o Tacha tacha tacha Men must wan to touch her touch her touch her Stretch marks for bobi like tiger tiger Men dey chase to chop like cheetah cheetah Me na fit cheat her no Cos d girl e go know And go do like e no know So I tell her as e be o You deserve d money o You deserve d money o Popin boys dey for you oo ooh Tacha go twerk for my new video Video video video video Tacha go twerk for my new video Video video video video Ta twerk Ta twerk for my new video Video video video video Tacha go twerk for my new video Video video video video Tacha tacha tacha Me like a girl Wey dey ginger me o D girl too dey zuzu body D girl no go gree for me oo oh Taha tacha tacha Me like a girl wey dey ginger me D girl too dey zuzu body D girl no go gree for me o Tacha tacha tacha Me like a girl wey dey ginger me o D girl too dey zuzu body D girl no go gree for me oo Abobi e don be Oh ah ah You understand, kpos Maslee on deck Omo is a joke Mehn
Sanatçı: I.N.I & Spycee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
I.N.I & Spycee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı