innobig 6ix love (feat. yung sean) şarkı sözleri

Love Yeah Oh na na, na na na Oh na na, na na na Oh na na, na na na Oh na na, na na na I go love you for life o Oh na na na I go love you for life o Oh na na na I go call you my lady eh eh Oh na na na I go call you my baby eh eh Oh na na na Baby girl why you come do like that Baby girl why you come do like that Shey you know sey I give you my heart So my baby girl, why you come do like that (Baby girl, Why you come do like that) Why you come do like that Why you come do like that Love, Love, Love Is all I got for you Love, Love, Love Is all I got for you (Baby girl, Why you come do like that) Why you come do like that Why you come do like that Oh na na, na na na Oh na na, na na na Oh na na, na na na Oh na na, na na na I go love you for life o Oh na na na I go love you for life o Oh na na na I go call you my lady eh eh Oh na na na I go call you my baby eh eh Oh na na na So many girls for my side Baby girl only you I see So many girls for my side Baby girl only you I need So many girls all around Only you I see Please come into my life My girl please come and be my wife Love, Love, Love Is all I got for you Love, Love, Love Is all I got for you Oh na na, na na na Oh na na, na na na Oh na na, na na na Oh na na, na na na I go love you for life o Oh na na na I go love you for life o Oh na na na Girl you got the body Of a miracle Swear for your matter Girl I no retire ah ah I fit to run thousand miles for your matter Girl me I no go retire ah Give me that thing when I want Baby girl put it on me, make I feel alright Hope say you no go go apart Cause this your love girl me I wan de alright Love, Love, Love Is all I got for you Love, Love, Love Is all I got for you (Baby girl… why you come do like that) (Why you come do like that) (Why you come do like that) Oh na na, na na na Oh na na, na na na Oh na na, na na na Oh na na, na na na I go love you for life o Oh na na na I go love you for life o Oh na na na I go call you my lady eh eh Oh na na na I go call you my baby eh eh Oh na na na Yeah… innosix yung Yung Sean
Sanatçı: InnoBig 6ix
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
InnoBig 6ix hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı