innocent og blessings (feat. anniedadiva) şarkı sözleri

OG pondis Zibit on the beat That time wey you call my phone Wen I no dey pick I no lie I dey with my kpo I just dey reason I dey hustle everyday Hustle never dey pick Landlord dey my domont Chairman never remit, my guy! E pain Me and you cap last year say We no go fit broke Base on say we get result And we get the scope Onto guy man dey work And we dey give dem show Be like we cap in vain or maybe We been jones Aboy, e don be And as e be like this OG no fit delete because Na me dey press the key Make I yan you a thing Papa dey bless pikin In God we trust, I serve a God Wey go bless im pikin, olorn...hey Blessings unpon blessings Blessings unpon blessings Blessings unpon blessings Every disappointment Is a fvcking blessing...hey Blessings unpon blessings Blessings unpon blessings Blessings unpon blessings Every disappointment Is a fvcking blessing...see Normally, on a low We dey ball on a low key No be say e no dey show Who get data, nai dey log in If you see my mama, ozahna Daddy show key Tell am say I dey for ghetto Very soon dem know me, pondis Hmmmmm Stacking up the cash Stacking up the bag Stacking up the cash Blessings unpon blessings Blessings unpon blessings Blessings unpon blessings Every disappointment Is a fvcking blessing...hey Blessings unpon blessings Blessings unpon blessings Blessings unpon blessings Every disappointment Is a fvcking blessing
Sanatçı: Innocent OG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Innocent OG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı