innocent og blocking şarkı sözleri

Abi my Lord dey mad ni? You honor standing on all legal protocols And with all due respect Your papa, papa, cause See the evidence na You blind? you blind? Oju yin fo ni? You see the journey of life Everybody no fit make am As e be journey of life Nobody wey no won make am All of una fit be guys That one no make you their maker Omo, you self dey journey of life Your biggest dream na to make am I ain't give a damn for their cheap chat Shey na their data, dey count? Person wey dey buga for the movie If you check am very well No be him, be the oga Maybe na because I dey rise o Egbon no be your "D" I dey rise Gat me wondering why dem no go fit Leave me make I carry my dada Make them carry their akpa All una plenty many talk From day one till today Stain my white but e no cut zero From my account Respect mazi to my real ones Never to forget Oga Jesus, Mingwa I be done carry their wahala for my head Gone are those days na my shoulder Them dey rest, if e tire me now I go live am For the next to the next I must head I no get time for the tears O'sha mor OG me no fear no dagger Always on my grind for the paper If you go dull, keep a distance Don't call my phone, I'ma block your number Where them been dey when I jump bike Warri straight, down Ojodu beggar Sell my hard drive make I fit chaw Try call my phone, I'ma block your papa When you dey busy, dey flex I be dey hustle, no rest Now you dey live on finesse Don't call my phone, I'ma block your number Don't stay low Or go broke For shoko Try call my phone, I'ma block your papa The money, the girls and the fame Everything gallant for who get the pay Kaki and leather, no fit be the same Accommodation dey for who go fit dey pay Na the game Personally, financially I never balance E no mean say I no go dey fresh Lyrically, musically I'm badder than bad Nigga show me some fucking respect Na me dey carry my kala on a low low key Forget the fact say my dies don show two Six go Ajah ask around I be real OG Before IG Even before Rema drop hit Anywhere I go Unto say I good Them am vibe to my tune Even on a mute Make I let you know We don't walk alone We no dey sell trouble We fit buy our own I Davido Only rolling with my BG I be my Don Ain't nobody try jazz me So when you run your mouth Like Ekpma tap Save it to your mindset We no fit aline People feeling entitled To the same thing They refuse to give a title What a mindset generated To be honest I dey vex Cause I no like nonsense OG me no fear no dagger Always on my grind for the paper If you go dull, keep a distance Don't call my phone, I'ma block your number Where them been dey when I jump bike Warri straight, down Ojodu beggar Sell my hard drive make I fit chaw Try call my phone, I'ma block your papa When you dey busy, dey flex I be dey hustle, no rest Now you dey live on finesse Don't call my phone, I'ma block your number Don't stay low Or go broke For shoko Try call my phone, I'ma block your papa
Sanatçı: Innocent OG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:59
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Innocent OG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı