innocent og choose oga (feat. graham d) şarkı sözleri

It's Graham D d d d ba ba now Woyoyo, oh wor, pondis, woyoye You know what I'm saying, hai Zibit on the beat, hm, hai Biggie man looky like e Santa Claus he Panda And e followers dem dry like Kung Fu Panda No be their fault na me and you Put body vote am And when dem kpanlagolo na only the money full their mind Election campaign dem go Run their mouth A tenor is a right don't give a demm watin we talk about Some people gan dey par because iya Tunde dey talk e mind We don get middle man For small country wey no get loader E-dey here E-dey Money dey here E-dey ASSU dey here E-dey Hunger dey here E-dey Rigging dey here E-dey, E-dey Bandit here E-dey Nepa wey dey collect money No dey bring light E-dey ye Make you dey look well before You choose oga Iyelemo iyelemo iyelemo iyelemo Oh oh oh hai I say Make you dey look well before You choose oga, iyahnanananana Suji eh eh eh eh eh eh no go dull The way the country dey me I no understand, no Person go dey feel heat and e dey Under fan, eh Police do their own shoot Innocent man down, eh Dem go say na thief dem gato Shoot am down, eh Country wey be say nepa no dey Give light at all, no Theem go come, dem go still wan Cut your light, eh Na hand fan, we dey use dey fan For night, eh O my country yo yo yo If another agbada come with Another lie Dem go give us promises, still we still go buy Dem go tell us say hunger self e no go dey but the hunger still dey dey dey here E-dey here E-dey Money dey here E-dey ASSU dey here E-dey Hunger dey here E-dey Rigging dey here E-dey, E-dey Bandit here E-dey Nepa wey dey collect money No dey bring light E-dey ye Make you dey look well before You choose oga Iyelemo iyelemo iyelemo iyelemo Oh oh oh hai I say Make you dey look well before You choose oga Suji eh eh eh eh eh eh no go dull #INSTRUMENTAL Ah ah eh, eh eh Ah ah eh eh eh Wicked mix
Sanatçı: Innocent OG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Innocent OG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı