innocent og deng up şarkı sözleri

Uh uh uh uh uh Shaimo Zibit on the beat Hmm OG pondis uh Step in the place looking all fresh With my cartel o'lorun I repeat am here try go play money to the end No be last year when I live on God This year I'm living with the lord Ah Na we be us and this OG no go Dull My seed dey germinate My GLE dey traffic gate ah Then we treck Surule Now we on convoy no delay ah Abobi wey no get shishi Wey dem be always see finish Dey give dem steady freaky hit Their mama put am for repeat Hey hey hey I deng up on my shoe Like I be Derele Don't care what they say Emini real werey OG no fit dull I no fit see shege Oba ato pe eh like Hey hey hey I deng up on my shoe Like I be Derele Don't care what they say Emini real werey OG no fit dull I no fit see shege Oba ato pe eh eh It's so cold outside you know Sometimes dey with who you Know, ah To ba ti gbo who dem be You surpose know flows When I dey follow dem do Brother Dem be dey follow me do one kind ah I still be OG and I rugged am And I get my ground My seed dey germinate (normal) My GLE dey traffic gate (you know the vibe) Then we treck Surule now we on Convoy no delay ah Abobi wey no get shi-shi Wey dem be always see finish Dey give steady freaky hit Their mama put am for repeat Hey hey hey I deng up on my shoe Like I be Derele Don't care what they say Emini real werey OG no fit dull I no fit see shege Oba ato pe eh like Hey hey hey I deng up on my shoe Like I be Derele Don't care what they say Emini real werey OG no fit dull I no fit see shege Oba ato pe eh eh
Sanatçı: Innocent OG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Innocent OG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı