innocent og first of all şarkı sözleri

Zibit on the beat Zibit free the beat on the mic OG pon dis na me de cap All my haters, mama, papa Ah, you know the vibe Bro, first of all, shwu Make I you watin dey sup, you know Ah, as we de grind, e show, eh But some people dey, we dey lose guard, ah Wey dey buga On top mumu matter Forget their matter, them be okpe Them be really okpe Carry body pan na the new wave What a dirty new wave I no dey brag, I dey my own lane And I dey je wun soke As you dey drive, dey maintain your lane No be Lekki you dey, I say Forget their matter, them be okpe Them be really okpe Carry body pan na the new wave What a dirty new wave I no dey brag, I dey my own lane And I dey je wun soke As you de drive, dey maintain your lane Omor, no be Lekki you dey Bro, no go waste verse For any kind mumu person matter, olorn Me I get rules, steady guided by the rules matter, normal Shey you don shaw this one You dey find person daughter You go wheen, when e don reach pregnancy matter Okay, them wan know, nawa If I get amigo Wey dey like abino Abi the ones, wey sabi doke Wey go still even, sabi blow Azu owo, under pillow Wey no dey price, na just to buy their market Wey don tey for ground Forget their matter, them be okpe Them be really okpe Carry body pan na the new wave What a dirty new wave I no dey brag, I dey my own lane And I dey je wun soke As you dey drive, dey maintain your lane No be Lekki you dey, I say Forget their matter, them be okpe Them be really okpe Carry body pan na the new wave What a dirty new wave I no dey brag, I dey my own lane And I dey je wun soke As you de drive, dey maintain Your lane Omor no be Lekki you dey, bro Them be really okpe What a dirty new wave And I dey je wun soke, omor No be Lekki you dey Them be really okpe What a dirty new wave And I dey je wun soke No be Lekki you dey
Sanatçı: Innocent OG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Innocent OG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı