Innocent OG

Rechoose oga (feat. Eedris Abdulkareem & Graham D)

innocent og rechoose oga (feat. eedris abdulkareem & graham d) şarkı sözleri

It's the remix It's Graham D dee dee dee ba ba now Oye oye oye Eedris Abdulkareem Pondis Oye oye oye Namsayen Zibit on the beat Biggie man looky like e Santa Claus he Panda And im followers dem dry like Kung Fu Panda No be their fault nah me and you Put body vote am And wen dem kpanlagolo na only The money full their mind Election campaign dem go Run their mouth A tenor is right don't give a Demmm watin we talk about Some people gan dey par because Iya Tunde dey talk im mind We don get middle man for small Country wey no get loader E-dey here E-dey Money dey here E-dey ASSU dey here E-dey Hunger dey here E-dey Rigging dey here E-dey Bandit ay here E-dey Nepa wey dey collect money No dey bring light E-dey…yeah Make you dey look well before you choose oga Iyelemo iyelemo Iyelemo iyelemo Oh oh oh…hai, I say Make you dey look well before You choose oga Siji ye E...E...E...E...No go dull Politicians use food To buy your vote Cup of rice you sold Your vote to the devil go Another 8 years done dey go Even if they give you food You no suppose sell your vote Hunger has been weaponised, no mean say you no go blow Another hunger, for 8 years Dem dey recycle themselves Your mumu never do you, this government no send me and you I don't believe in that hell cause Niaja the real hell You dey look for palative, one Cup of rice go belle full you? This one na shege pro max Una never see anything We tell you make you look well, Oga, before you cast your vote But hunger wey dey worry you, make you promote devil dey go Pickin wen no escape abortion, Nah dem dey call miracle Because for 9ja you no get money Nah hunger go kill you Will you sell your vote again? How much you go sell your vote? No matter how much you sell Your vote, my guy hunger no go go Emilokan ti di ebilokan which way we dey go? I say make you dey look well Before you choose The way this country dey me I no understand Person go dey feel heat and e dey under fan Police do their own shoot innocent man down Dem go say na thief dem gato shoot am down Country wey be say nepa no dey give light at all Dem go come, dem go still wan cut your light Na hand fan, we dey use the fan for night Oh my country If another agbada come with another lie Dem go give us promises, still we still go buy Dem go tell us say hunger self e no go dey But the hunger still dey dey dey E-dey here E-dey Money dey here E-dey ASSU dey here E-dey Hunger dey here E-dey Rigging dey here E-dey Bandit ay yeah E-dey Nepa wey dey collect money no dey bring light E-dey yeah Wicked mix
Sanatçı: Innocent OG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Innocent OG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı