innocent og showorking (feat. michealz) şarkı sözleri

Which one you dey...owh Michealz dey tell am na Show working if you wan make the kpa Nawa for you o you dey whine the lord Oshaimo, OG pondis I wan nack this one chop am comont Nai hookup take dey start (no be lie) You dey find true love still wan dey ball Holy Mary Minaj Na chairman wey dey rojer boys Nai boys dey loyal for Bottom line na who contribute fit get mind shook hand for my pot Abobi, focus Show your working, no dull Lion no fit born dog Na why police no fit show love Everybody go make am na date go dey different Na who prepare jam opportunity e grace dey look different Allah wahlia Shey na dem say I no go blow Shey na dem say i no go show Shey na dem look me chike me say for my side nothing fit show Dey whine the lord like you be God OG pondis e no dey dull Even if you close the main door I pass your neighbor door comont oshaimo Show workings if you wan make dey kpa You suppose know say even agbero dey get oga Make sure say you do your best and leave the rest on jah But ogbeni no let running stomach hold you for the go slow Show workings if you wan make dey kpa You suppose know say even agbero dey get oga Make sure say you do your best and leave the rest on jah But ogbeni no let running stomach hold you for the go slow Ehn, you know I no wan talk too much I just wan just wan advise (no repete) Hustle for morning o dem no dey find black goat for night River wey deep bro dem no dey use two leg dey test am Unless I dey give better days ahead bro I don't do anything sexual 2k19 it was just a dream I dey beg for verse But now I be like stadium I dey dey on tracks Oga no trust anybody o put all your trust on jah Cause no matter how leg promise yansh say e go run fast yansh go still dey for back Shey you see now the hardship for the town no reach your side (e no reach your side) Abi the money wey dem share for government dem share reach your side (dem share reach your side) God's time is the best But I pray for early grace Yes I know say delay is not denial o but you go nearly crase Show workings if you wan make dey kpa You suppose know say even agbero dey get oga Make sure say you do your best and leave the rest on jah But ogbeni no let running stomach hold you for the go slow Show workings if you wan make dey kpa You suppose know say even agbero dey get oga Make sure say you do your best and leave the rest on jah But ogbeni no let running stomach hold you for the go slow Yes ah, aje aje aje Demma hold am (hold am) Dock am, nack am (nack am) Where the boys dey? Chika
Sanatçı: Innocent OG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Innocent OG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı