innocent og who dem be? (feat. supa swain) şarkı sözleri

You like am? hmm Small? PonDis You know what I'm saying Olorn, mo deng, ahan o'sha ti mo Emini idan, idan wey no go loose guard To ba fe jar E be my turn, idan go ball without evia No be say e dey cap, no need to cap When you dey grind Who dem be? Where dem dey? Nawa for them, who dem be? Make dem show their face Make dem show am Who dem be? eh Where dem dey? O'lorn, who dem be? Tell dem show their face, o'lorn uh Olorogun one OG pondis no go dull (E no go dull) shey them wan feature Pe mi lori phone mo gbo (o'sha mo) To ba suwegbe (o'lorn) Sho le ma denge? ah Alaye do your thing sha no brake The law So many gees around me here But repping omini my G So many gees can kill you here But keeping rolling with my g Ah, see (all my gees o) Man never sleep for like seven days E choke, (e choke, echoke) Rolling the beat OG pondis epa Killing the beat-emini idan (idan na boss) Idan wey no go loose guard, to ba fe jar E be my turn, idan go ball without evia No be say e dey cap, no need to cap When you dey grind Who dem be? ewoh, Where dem dey? Where dem dey o? who dem be? Make dem show their face Dem no fit show am, who dem be? Ask dem, Where dem dey? Nawa for them o, who dem be? Tell dem show their face, o'lorn see It's cold outside you know Sometimes dey with who you know No go loose guard on a low Say you wan dey form ogbolos Dolla dey on air you know If you no go you go know Who disconnect no go fit know Alaye tip on all your toes Father father, take away this katakata No get time for yamayama I just wan get my mula mula eyeh ah Father father, take away this katakata No get time for yamayama I just wan get my mula mula eyeh ah Emini idan, who dem be? Where dem dey? Who dem be? Make dem show their face E be my turn Who dem be? Where dem dey? Who dem be? Tell dem show their face Leave am for there Who dem be? Where dem dey? Where their fucking face? who dem be? Make dem show their face Dem no go show Who dem be? eh Where dem dey? Who dem be? Tell dem show their face
Sanatçı: Innocent OG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Innocent OG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı