innozy answer (feat. ab zak konto) şarkı sözleri
When I wake up in the morning
I go down on my knees
I Dey pray oluwa make him answer prayer
Baba please make you come make you answer prayer
Oh hu oh hu answer prayer
Baba as I pray make you answer me
Pray make you answer me
Baba I pray make you answer me
I don't wanna fall anymore
Baba as I pray make you answer me
Pray make you answer me
Baba as I pray make you answer me
I don't wanna fall anymore
When I wake up in the morning
I go down on my knees
I Dey pray oluwa make him answer prayer
Baba please make you come make you answer prayer
Oh hu oh hu answer prayer
Oh no no
Oh no no no no no
Where me Dey no one for me
Mummy suppose to know my way
Mummy be wanting to trouble me ooo
Daddy water water for me
Work for this no run for me Oo
Everyday man no go dolly
Sleepless night
Oluwa abeg make you answer prayer
Prayer prayer
Nah we wey Dey hustle everyday no dolly
No joy ooo
No dolly ooo ahah
No dolly for the street
No funny Oo ah ha
It's not funny ooo
Answer answer
Make you answer me
Baba as I pray make you answer me
Baba as I pray make you answer me
I don't wanna fall anymore
Baba as I pray make you answer me
Pray make you answer me
Baba as I pray make you answer me
I don't wanna fall anymore
When I wake up in the morning
I go down on my knees
I Dey pray oluwa make him answer prayer
Baba please make you come make you answer prayer
Oh hu oh hu answer prayer
Baba answer prayer
Nnamu answer prayer
Answer prayer
Father make you open the gate of heaven
Shawa your blessing on us
Father make you open the gate of heaven
Anoint your children now
Baba make you shawa your blessing on us
See me through
Papa make you see me through
Baba make you change my life
Baba make you top my life
Baba make you bless my life
I am son of heaven
I am candidate of heaven
Father bless me now let me let you go ooo
Where me Dey no one for me
Mummy suppose to know my way
Mummy be wanting to trouble me ooo
Daddy water water for me
When I wake up in the morning
I go down on my knees
I Dey pray oluwa make him answer prayer
Baba please make you come make you answer prayer
Oh hu oh hu answer prayer
Mama make you pray for me
Papa make you pray for me
Cause I no fit carry again

