innozy feeling down şarkı sözleri

Abena I go Dey whine down for you Give me your love no be legbe gbe Give me love make we Pepe them Give me love make we shot down the world Baby please make you touch me your love Baby please make you pass me your love In the name of the father, the son and the Holy Spirit I go Dey pray for you I've been feeling down for you for you Am feeling down for you I've been feeling down for you for you Am feeling down for you Only your love the make me high Abena biko come closer Abena Biko give me your love Everything go maramma For your matter baby Be my wonder baby Consider me baby I Dey for you eh baby I've been feeling down for you for you Am feeling down for you I've been feeling down for you for you Am feeling down for you I've been feeling down for you for you Am feeling down for you I've been feeling down for you for you Am feeling down for you Am feeling down for you Am feeling down for you Am feeling down for you Am feeling down for you Abena I go Dey whine down for you Give me your love no be legbe gbe Give me love make we Pepe them Give me love make we shot down the world I've been feeling down for you for you Am feeling down for you I've been feeling down for you for you Am feeling down for you I've been feeling down for you for you Am feeling down for you
Sanatçı: Innozy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Innozy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı