inspiraystonner gnbm (god no be man) şarkı sözleri
O'shamo
(Ehm-ehm -ehm)
Inspiray lomo
Inspiray lomo yen, ehn
Ehn, ehn ehn ehn, uhn
The journey is too risky, but I go take am, hun
Life is a game, so me I play am, am'am
This life is a bitch, so me I f*ck am, hun
Anyway na way, me I go face am, am-am'
Wanna f*ck money and cum in different banks
And born billions (And born billions), hun
But you have to move different, If you wan live long long' (but you have to move different, If you wan live long long') hun
Na who don go go know
(Na who don go go know)
Who never go, no sabi as everything dey go
For this money, man wan kolo
Man wan kolo (man wan kolo)
(Man wan kolo uhn-uhn)
You see say I carry my cross with scope (carry my cross with scope)
E get some battle wey you go taku o, (uh taku o)
If your trouser dey fall, koya f'okunso o
Koya f'okunso, o oh (f'okunso, o oh)
Thank God say God No Be Man, hun
Mama prayers gat my back
Angeli tonpin're odeni shenk E wa
Ohun t'aberefun oma sefunwa, ah
Thank God say God No Be Man, hun
Mama prayers gat my back (mama prayers gat my back)
Angeli tonpin're odeni shenk E wa (kodeni schenk E wa)
Ohun t'aberefun oma sefunwa, ah-ah (oma sefunwa), ah
Oma sefunwa, ahn-ahn-ahn (ah-ah)
Oma sefunwa, ahn-ahn-ahn (ah-ah)
Oma sefunwa, ahn-ahn-ahn (ah-ah)
Oma sefunwa, ahn-ahn-ahn (ah-ah)
Praying for peace in my heart
Profit in my pocket, uh-uh
Things I stave for, make I get them
Blessings wey dey come, make my sins no stop them
(Asé-éh-éh)
Mafi mi shina idamu
Make everything easy, kinma shey damu (kinma shey damu)
Good plan wey you get for me, koma shey daru (koma shey daru)
I no dey wish person bad o (bad o)
I dey find how my life go better o oh (how my life go better o oh), ye, ehn-ehn
They been waiting for your success
But they won't support the process (they won't support the process)
Then be vexing for the progress (then be vexing for the progress)
Because ibiti won fi oju si, ona ogbabe, ehn-ehn-ehn (ona ogbabe)
(Vexing for the progress)
(Ona ogbabe)
Thank God say God No Be Man, hun (No Be Man)
Mama prayers gat my back
Angeli tonpin're odeni shenk E wa (oni shenk E wa)
Ohun t'aberefun, oma sefunwa (oma sefunwa), ah
Thank God say God No Be Man, hun (No Be Man)
Mama prayers gat my back
Angeli tonpin're odeni shenk E wa (oni schenk E wa)
Ohun t'aberefun, oma sefunwa, ah-ah (oma sefunwa), ah-ah, ah
Oma sefunwa, (ahn-ahn-ahn)
Oma sefunwa, (ahn-ahn-ahn)
Oma sefunwa, (ahn-ahn-ahn)
(Ahn-ahn-ahn)
(Ahn-ahn-ahn)
(Ahn-ahn-ahn)
(Ahn-ahn)