inspiraystonner on my ten toes şarkı sözleri

I be good boy wey get ọgba, hun But I no dey fight My guy know say I no dey cap (My guy know say I no dey fight) I be cool boy, I no like wahala But, t'obawa wa gba So calm down, no dey do gira-gira (So calm down, no dey do gira-gira) Everybody face one or two, but I face 4 (but I face 4) I still dey alive, I thank God (I thank God) This year way I dey, emi ni irekan (emi ni irekan) Them dey wait make I stop, but mo play on (but mo play on) I be educated thug, mio kin fọ (mio kin fọ), hun Yah Allah, do me favour (do me favour), uh-uh uh, hun Yah Allah, do me favour (yah Allah, do me favour) I'm Always On My Ten Toes (Ten Toes) Searching for my daily bread (Searching for my daily bread) oh ah Baba God abeg o, make I no fall oh (Baba God abeg o, make I no fall oh) I'm Always On My Ten Toes (I'm Always On My Ten Toes) Searching for my daily bread (Searching for my daily bread) oh ah Baba God abeg o, make I no fall oh (Baba God abeg o, make I no fall oh) Uhn-uhn, mama said Life will lead you on unplanned journey Enjoy the ride, and trust that your final destination will be great Son dey pray (son dey pray) Very soon Baba ma ṣe (very soon baba ma ṣe) eh-eh, uh Ṣa don't quit, that's what they want you to do (Ṣa don't quit, that's what they want you to do) Ṣa dey do your thing, even them dey call you mumu (Ṣa dey do your thing, even them dey call you mumu), hun Very soon E go cast, them go call am juju (Very soon E go cast, them go call am juju), hun Mo de le ko Hip-Pop, kin tu ko juju (Mo de le ko Hip-Pop, kin tu ko juju) Baba no forget me, when you dey feed the poor (Baba no forget me, when you dey feed the poor) Bukata mi po, Baba bami gbọ (bukata mi po, Baba bami gbọ) Na only you I get, mio ni eni kan (na only you I get, mio ni eni kan) My CRE-A-TOR, emi ni ire kan (My CRE-A-TOR, emi ni ire kan) No forget me Baba (Baba) Make blessing, no leave me and pass (Make blessing, no leave me and pass) Ki happiness ko po lodo wa, (Ki happiness ko po lodo wa) ah-ah I'm Always On My Ten Toes (Ten Toes) Searching for my daily bread (Searching for my daily bread) oh ah Baba God abeg o, make I no fall oh (Baba God abeg o, make I no fall oh) I'm Always On My Ten Toes (I'm Always On My Ten Toes) Searching for my daily bread (Searching for my daily bread) oh ah Baba God abeg o, make I no fall oh (Baba God abeg o, make I no fall oh) I'm Always On My Ten Toes (I'm Always On My Ten Toes) Searching for my daily bread (Searching for my daily bread) oh ah Baba God abeg o, make I no fall oh (Baba God abeg o, make I no fall oh) I'm Always On My Ten Toes (I'm Always On My Ten Toes) Searching for my daily bread (Searching for my daily bread) oh ah Baba God abeg o, make I no fall oh (Baba God abeg o, make I no fall oh)
Sanatçı: INSPIRAYSTONNER
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
INSPIRAYSTONNER hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı