inxx story story şarkı sözleri

Story Story Sitting and telling stories John Korede was Beniyori Surely niggas really checking for me I know they coming for me I Sabi die like my nigga, who knows a nigga named Gori Mi o fo pelu anybody Tales by the moonlight Wetin I see with my real eyes That nigga was ojukokoro with him kokorokoro Nah 2 sugar, hin go follow follow Make we catch am ninu igboro Two shots for who no dey kolo kolo We no get time to dey rigi-marole So na we dem dey follow cause say we know road Talk say nah under the pressure I fold Evidence dey say I comot the iron, press am for their throat Shawty say oboy I'm one of a kind, fresh out the mould As I give am, she come dey stammer like officer woss x2 Chale, Wetin be difference, standing ten toes and standing on your toes? Abi nah ballet you dey do, that is to say oga mi you dey jonze I been dey rap, come send am to Kele, she tell me she like my prose I for like make she come this side, when the lifestyle kpos
Sanatçı: INXX
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:04
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
INXX hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı