i.n.z faaji şarkı sözleri

I just wan faaji I just wan flex Bad energy faraway Cos we no wan stress I just wan faaji I just wan flex Bad energy faraway Cos we no wan stress(no wan stress) Je kan mo Kiolde Ogbeni wetin dey I say je kan mo Kilode Ogbeni wetin dey I say je kan mo Kilode Ogbeni wetin dey I say je kan mo Kilode Ogbeni wetin dey I say je kan mo Came through for this party bros cos I really want cake Whole gang be like durag cos on that wave You no dey every give anything bros your own na to take You no comot money buy anything so why you ask for change(you crazy bruv) Dope boy make dem Gees wanna puff pass Boy bright y'all better get a sun glass I just wanna flex and shine with the gang gang gang calm down we no dey the same class My men dem Dey don burst My nike E too cost My girlfriend She to posh Her bumbum E too soft I just wan faaji I just wan flex Bad energy faraway Cos we no wan stress I just wan faaji I just wan flex Bad energy faraway Cos we no wan stress(no wan stress) Je kan mo Kiolde Ogbeni wetin dey I say je kan mo Kilode Ogbeni wetin dey I say je kan mo Kilode Ogbeni wetin dey I say je kan mo Kilode Ogbeni wetin dey I say je kan mo Kilode? Ogbeni wetin dey? They be like hwfa, INZ what's the level And I be like king sunny me I dey(ade) Like olosho me I come(cum) for the pay Be like lines man shey you know I no dey play Pull up in a wraith with a lady with the junk in the trunk and her name na yetunde Put me in chains I'm crazy Dripping in sauce no gravy Boy better hide your lady Cos the mandem ride the wave like a Navy My men dem Dey don burst My nike E too cost My girlfriend She to posh Her bumbum E too soft I just wan faaji I just wan flex Bad energy faraway Cos we no wan stress I just wan faaji I just wan flex Bad energy faraway Cos we no wan stress(no wan stress) Je kan mo Kiolde Ogbeni wetin dey I say je kan mo Kilode Ogbeni wetin dey I say je kan mo Kilode Ogbeni wetin dey I say je kan mo Kilode Ogbeni wetin dey I say je kan mo
Sanatçı: I.N.Z
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:04
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
I.N.Z hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı