irawo gwagwalada şarkı sözleri
Hun uhn uhn uhn yun yun yun
Uweeh uweeh eh eh yi
Chaaaa
I enter from cbuja go Gwagwalada
Wani mon taka sufe si awon ota
Evict me comot if he go tamper my Temper
I roll up my shawarma i dey for Gwagwalada
I enter from cbuja go Gwagwalada
Wani mon taka sufe si awon ota
Evict me comot if he go tamper my Temper
I roll up my shawarma i dey for Gwagwalada
So many lies online but
Me i chose to focus on my rhymes
I do do my things pelu
cdudu dura ni nu re
I no dey overthink a thing
Stopped that shii 2018
chn ahn
Life na film, you watch you pause you play
You focus if you do mistake you can
restart all over again
It's too late is a phrase
No dey look Uche face
You suppose dey look God
cll these time you dey waste
You for don use am see front
Back to Gwagwalada
Where i dey kwaba kwaba
My shawarma mama
Undercover
Gwagwalada where i dey
Kwaba kwaba kwaba
My shawarma mama
Jejely undercover
I enter from cbuja go Gwagwalada
Wani mon taka sufe si awon ota
Evict me comot if he go tamper my temper
I roll up my shawarma i dey for Gwagwalada
I say unto thee
I humbly
Plate of your rice no dey hungry me
Shay na your profit that ain't my Consign
Wetin be the problem so
Strive for my cash till I get it so
I avoid wetin go fit scatter my flows
Struggle till I'm standing on my own
I'm gon grind i won't mind
I go grind for this my whole life
cnd your eyes no go fit to find me
Till my family is alright
I dey for wetin go answer for my favour
If he no go land then I take off
Balling no go nice
If i no catch wetin i dey find so I'm Gon balance for the night

