ireign paper money şarkı sözleri
Sendyganza
IReign the Preachermann
Giddem the real gist
Music my religion
Uh hmm uh hm
I need love from my family
Oooh ooh aah
I can't tell mummy no money
Oooh ooh aah
I left women Pursue money
Oooh oh oh ah
When money come dem go honor me
Ooh ooh aah
Because of Ego I got injured
Because of Ego life difficult
Because of Ego because of owo money ego oooh ah
Oluwa wey fit to bless anybody
It's difficult to survive in this country
Shower me with a plenty blessings
Make I put smile on face of Mummy eh
Paper money
Picture of a dead body
Zinoleesky say money energy
If no be money Oga no call me
No wonder Davido said "get money o for this life"
Victor AD say only too much money oo
Fit do what money no fit do
Man mofe money oh
If I get money oh
Anywhere I see my mummy oh
I will spray her money oh
Man mofe money oh mofe money
If I get money oh if I get money
Anytime Brother call me oh
I will answer with money oh
I need love from my family
Oooh ooh aah
I can't tell mummy no money
Oooh ooh aah
I left women Pursue money
Oooh oh oh ah
When money come dem go honor me
Ooh ooh aah
I wan get money and I wan get fame
I throway all my shame
I endure all the pain
Hustle will not be in vain
I know a Brother wey don make am
Brother I no know why you dey hand shoulder
Every hustler get pay day
Poor man will become rich the same day eh
Paper money
Picture of a dead body
Zinoleesky say money energy
If no be money Oga no call me
No wonder Davido said "get money o for this life"
Victor AD say only too much money oo
Fit do what money no fit do
Man mofe money oh
If I get money oh
Anywhere I see my mummy oh
I will spray her money oh
IREiGN the Preachermann
Eeh uh ahh sendyganza
Music my religion wagwan
Mmhmm mhh

