ireign woto woto şarkı sözleri
Ahhhhh
Ahhhhh
Ahhhhhh
Sendyganza
Ahhhhh
Make I pop kalama and cool it down
Make I forget the ups and downs
Make I pop kalama and cool it down
Pop kalama and cool it down
Woman wey dey find pikin no dey wear pant
Hustler no joke with contact
If you no know big man
If you no know big man
They no want to see me shine
Dema dey envy me
Somebody wey know man
Somebody wey kpai man
The matter burst everybody mind
Wotowoto everybody mind
Yawa don pass gbese now
Water don pass garri now
The matter burst everybody mind
Wotowoto everybody mind
Yawa don pass gbese now
Water don pass garri now
Make I pop kalama and cool it down
Make I forget the ups and downs
Make I pop kalama and cool it down
Pop kalama and cool it down
Make I pop kalama and cool it down
Make I forget the ups and downs
Make I pop kalama and cool it down
Pop kalama and cool it down
Uhhhh uhhh
IReign Nwanne ooh
The Preachermann
Them will not understand
I get a lot of guys wey dey throw work
I am among the guys wey get guts
On Glory days we go blow up
Put our enemies on hold up
Sometimes man got to lap
With em last card
For survival
Hustle carry me enter Benin
Now me I tumble Ekosodin
The matter burst everybody mind
Wotowoto everybody mind
Yawa don pass gbese now
Water don pass garri now
The matter burst everybody mind
Wotowoto everybody mind
Yawa don pass gbese now
Water don pass garri now
Make I pop kalama and cool it down
Make I forget the ups and downs
Make I pop kalama and cool it down
Pop kalama and cool it down
Make I pop kalama and cool it down
Make I forget the ups and downs
Make I pop kalama and cool it down
Pop kalama and cool it down
Uhhhh uhhh
IReign Nwanne ooh
The Preachermann
They will not understand
Eyo let's connect from SOULLOUNGE Benin city no time
The Preachermann
Dey don know
Spiritual Vibez

