ironboi brown peru (refix) şarkı sözleri

Oh my God As I dey drop my sound Dem girls dey dance Mogbe The way you whine that back ileke maja When I said I'm loose she con dey shy Omoge If I write some blues she go dey my line Peru para Peru don dey para Peru para And I no want your palaba Peru para Say I get bae for Indonesia Peru is loooooooooo She don fall my hand I'm dropping bars and gbedu Wey go burst your meduu As I dey sing for Peru E con dey make her gawu Won ni won wa mi Won ni won wa mi Na money I Dey find so biani So any update ko ja mi If you ain't talking money please ko fashi Won ni won wa mi Won ni won wa mi Na money i dey find so biani So any update ko ja mi I Dey carry Peru go Germany Say na money i dey find Say na money i dey find O yeah yeah Say na money i dey find Say na money i dey find Say na money i dey find
Sanatçı: IRONBOI BROWN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:38
Toplam: 1 kayıtlı şarkı sözü
IRONBOI BROWN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı