isat vibe şarkı sözleri
As party start dem misbehave
I just high a dey me lane
Mek dem no talk say we dey fen trouble
All of me girls dem bad we dae gi double
Why you dey act lek you no know
I'm the queen of the vibe everybody dey follow
And demma vibe to my song when it hit dem like jombo
I'm that sweet bad girl, e tan lek you no know
You no know
Make the people feel me vibe
Joro jara joro
I just feel like getting hight
Joro jara joro
Keep the bad mind far away
Joro jara joro
I just feel like getting high
Joro jara joro
Make the people feel me vibe
Joro jara joro
I just feel like getting hight
Joro jara joro
Keep the bad mind far away
Joro jara joro
I just feel like getting high
Joro jara joro
I'm not sitting i'm still sipping
When I'm talking they still peeping
The girls dem know we like dripping whaaaaa
When we pull up ride we horn like pim pim
Want more shots wey my tin tin?
See they want to ball like we going high
As party start dem misbehave
I just high a dey me lane
Mek dem no talk say we dey fen trouble
All of me girls dem bad we dae gi double
Why you dey act lek you no know
I'm the queen of the vibe everybody dey follow
And demma vibe to my song when it hit dem like jombo
I'm that sweet bad girl Etan lek you no know
You no know
Make the people feel me vibe
Joro jara joro
I just feel like getting hight
Joro jara joro
Keep the bad mind far away
Joro jara joro
I just feel like getting high
Joro jara joro
Make the people feel me vibe
Joro jara joro
I just feel like getting hight
Joro jara joro
Keep the bad mind far away
Joro jara joro
I just feel like getting high
Joro jara joro

