islambo criminal şarkı sözleri

Confirm Dey, Apogbon Dey Apogbon Dey Jubanka Dey Zankariba nju ganda eh Jeje we Dey Dey feel Irie They come around, they start parades Make I find my way Make i tell you wetin, I find out Yeah, you know, suffer fit kill a man E wa gbo basia mi seh Everybody high now Yeah, everybody no be criminal High on the Poly, fight for the glory Buy house for Ikoyi , them say he no holy How you take fi holy, come and teach me how to holy Teach me how to holy What you gonna do When nobody look at you As in they know they a shoe They don't know your move Inside this life, you get many wife You no hold the knife Popo we riffle You run for your life You con leave your wife Agba, suffering and smiling We trying to be fine Oga no Dey whine me Is that a crime Cause I'm tryna make my daily bread Angry Popo with the trigger threaten Cause I'm looking dapper Moreke, Mojapa Mosare, Fogota Mo Order, Uber Yeah, yeah, yeah Mio fe sanwo olopa Young nigga trying to make it from the hood Mio kin sun lale And when we grinding for the food Ole nFalala When I'm dancing for cele And I'm drinking some agbo I Dey try to taste the something That I don't know I don't know Say you holy, tell me I don't know Bemi holy Shey iwo holy,tell me I don't know Biwo holy Shey mi holy, tell me I don't know Ti koba si towo nbe Shoma lefemi I don't know Confirm Dey, Apogbon Dey Apogbon Dey Jubanka Dey Zankariba nju ganda eh Jeje we Dey Dey feel Irie What you gonna do When nobody look at you As in they know they a shoe They don't know your move Inside this life, you get many wife You no hold the knife Popo we riffle You run for your life You con leave your wife Agba, suffering and smiling We trying to be fine Oga no Dey whine me Is that a crime Cause I'm tryna make my daily bread Angry Popo with the trigger threaten Cause I'm looking dapper Moreke, Mojapa Mosare, Fogota Mo Order, Uber Yeah, yeah, yeah Mio fe sanwo olopa Cos I'm tryna make my billion Oga, Does that makes me a criminal Does that make me a criminal When I'm dancing for cele And I'm drinking some agbo I Dey try to taste the something That I don't know I don't know I don't know I don't know Am islambo10q You already know IVibe I'm islambo10q
Sanatçı: Islambo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Islambo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı