islymuse thank god şarkı sözleri

Oh, yeah, oh, yeah, yeah Oh, and again, I'm on again, ah Man, I'm rolling on again, Na me wey them cast Rolling on again, A me look through me past Daddy sef no Dey, how to eat sef be hard I've been striving every day and again Man, I'm rolling on again, Na me wey them cast Rolling on again, A me look through me past Daddy sef no dey, how to eat sef be hard, I've been striving every day and again Me a dey thank God for dey blessings, wey a dey see Me a dey thank God for de blessings, wey a dey see Me a dey thank God for dey blessings, wey a dey see Me a dey thank God for de blessings, wey a dey see Oluwa bless me today, I don't know tomorrow All de pains weh de make me de parrow E de make me dey fight for tomorrow E dey make me no want to dey stop oh All me dream to become de de champion I dey pray pappa God go dey run am Watty God no dey do, no dey exist No dey exist, no dey exist Me a dey thank God for de blessings, wey a de see Me a de thank God for de blessings, wey a dey see Me a dey thank God for dey blessings, wey a dey see Me a dey thank God for de blessings, wey a dey see What a freak is wrong with the world? Don't call me your brother, uh If you know you are hating me You ain't doing for me, you ain't rolling with me I ain't here for the haters, Just here for the paper, uh My mind overdose, my mind overflow My mind pan the money, yeah, yeah I got the power, dream high Got the power, work hard Got the power, press high Got the power, pay bills Dzi tsi tsi mekuna mivu wo Dzigbodie kuna mivu lo Nakechi deka nor dzome binu hey Dzigbordie nana wo bina lo Dzitsitsi mekuna mivu wo Dzigbodie kuna mivu lo Nakechi deka nor dzome binu hey Dzigbordie nana wo bina lo Gracias Me a dey thank God for de blessings, wey a dey see Me a dey thank God for de blessings, wey a dey see Me a dey thank God for dey blessings, wey a dey see Me a dey thank God for de blessings, wey a dey see I got the power, dream high Got the power, work hard Got the power, press high Got the power, pay bills I got the power, dream high Got the power, work hard Got the power, press high Got the power, pay bills
Sanatçı: iSLYMUSE
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iSLYMUSE hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı