isma life şarkı sözleri

WEtin i dey sing na m'y Life oweo Life I don dey through God na you I pray oh Everybody fake for this app oweo Some people dem dey stave and na so ei dey oh WEtin you want sep you no get idée Some people no even know say ei day go break My nephew don dey cry say ei eye dey pain Paa God don dey look on us we no dey shame Pray you gimme longue vie OGA oh Me no want no one to surffer Everybody want to sweeta oh Sweet life wey we nogo kill a Brother oh Pray you gimme longue vie OGA ooh Me no want no one to surffer oh Everybody want to sweeta Sweet life wey we nogo kill our brother ooh
Sanatçı: ISMA
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ISMA hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı