issey marley ability şarkı sözleri
Say she get joy for the kind of ability and agility wey I dey possess my shawty
Ah ah ah Frankie milli pon dis
Anything you tell me
Tell me its what I'll do
Shawtie its what I'll do
Cuz am falling falling all for you
Am falling hard for you
And yes indeed indeed it's you I choose
My shawty its you I choose
If na money honey money plenty
And i go shower you
Even if dem try to discomfort you
Surely I go de there to comfort you
Shawtie I go dey there to stand by you
Show you all the sweetest things I can do
All for you
(Shower you)

My uju
This your love no be juju no be juju
Let me let me show you my abili my abili my ability
Let me show you my agili my agili my agility

O Oh
Tinini tanana biko biko
Maria, Maria I'll follow your command o
Maria I'll follow your command o command o
Tinini tanana biko biko
Maria, Maria I'll follow your command o
Maria I'll follow your command o command o 【Frankie milli pon dis 】
Say she get joy for the kind of ability and agility wey I dey possess my shawty
Say she get joy for the kind of ability and agility wey I dey possess my shawty
Say she's gonna ride for a bad boy like me cuz I'm actually different I'm just her type
Say she gonna ride for me die for me wine why cuz I give her the sweetest love
Say she's gonna ride for a bad boy like me cuz I'm actually different from other guys
Say she gonna ride for me die for me why cuz I
Give her the sweetest love
She say all my life I've been searching
All my life I've been looking for you papi
Swear I no go near nobody
Oh bebe
All my life I've been searching