issey marley let them say şarkı sözleri
Dem go say na u
If them no know
Dem go say na you
If them wan talk
Them go say na you
Even if na them do am
Dem go say na you
Haters everywhere
Dey don't call you wen it's getting well
Them just wan put you inside the well
See them destiny crushers
Dream blocker
Stars smasher
Dem powerless wen it comes to my side
Cause I get everything Jah Jah by my side
So let them say what they wanna say let them talk what them wanna talk the cannot do me anything they can only say maker me high maker me high....
Soro Soro ni wan
Ojulanrin night wan
Soro Soro ni wan
Wan few Soro 2x
Them go talk say sey na only you
Why e be say na this person dey blow
Them go talk say you never reach to blow
Why your star go come big pass their own
Them want make
Their pikin dey shine
But them no wan see another person pikin grow
Why people just dey dey like this
Na only to spoil them dey think about
But them no know say
I gat Jah by my side
Them no know know say
Them thinks say
Na sleeping n slumber I come de do...
Wen I wire them prayer them go fall gbosa
We I wire them fasting them go fall yakata
Cause am spiritual
I am no ordinary beign
I am coated with they blood of Jesus
Cause I get everything Jah Jah by my side
So let them say what they wanna say let them talk what them wanna talk the cannot do me anything they can only say maker me high maker me high....
Soro Soro ni wan
Ojulanrin night wan
Soro Soro ni wan
Wan few Soro 2x

