iszy light gbana şarkı sözleri

Gbana wey bost Gbana wey inside my body e Because you touch You nor dey leave You want some honey e She say the love and the sex and the bad things we do She no want leave e And any time wey we step in the place And she know it lity, lity body's calling for days now Many say them nor dey wan know Say if I get a girl Baby sign for the paper Only me dey give her kpodikpo And she nor dey wan go And we come from the same town Many say them nor dey wan know Say we come for the paper Who nor like e the paper I don't care about your body counting The your waste be like silicon thing All I want is the booty bouncing I swear to God you go killi person I don't care about your body counting This your waste be like silicon thing All I want is the booty bouncing I swear to God you go killi person See Wetin you cary, I go call police See Wetin you cary, I go call police See Wetin you cary, I go call police I stand Attis , it's all for me Isabella tell me say she want it, want it Head dey hot like fire fire Mountain it, mountain it Isabella tell me say she want it, want it want want my something Isabella tell me say she want it, want it Head dey hot like fire fire Mountain it, mountain it Isabella tell me say she want it, want it want want my I don't care about your body counting The your waste be like silicon thing All I want is the booty bouncing I swear to God you go killi person I don't care about your body counting This your waste be like silicon thing All I want is the booty bouncing I swear to God you go killi person
Sanatçı: Iszy Light
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iszy Light hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı