itm amazyn sweet & bitter şarkı sözleri

Just my thing You know I no bother no other I've got a lot of thing to say But broda man I no want wahala Too many pains I feel But I no go ever die When ever I talk about am Men dem go talk say I too dey lie I say dem no know how I feel I just dey man I just chill The pain too much But dem no notice Only me face my fears On a low key Jejely I dey go ni Too many problem Them gum on me Even frienemies Them laugh at me But I tell them say Oluwa dey for me You gat to know That life is sweet and bitter You gat to know That life is sweet and bitter You gat to know That life is sweet and bitter You gat to know That life is sweet and bitter Ooo oooo Life is sweet and bitter Sweet and bitter I'm not done yet Everything I do is on god Yeah Omo you gat listen to this song Yeah You go know watin I dey talk I've been on the road I hustled on the low Everybody know me for azikoro Tell me watin wey me I never do I channeled all my strength All to my hustle I will thank god when it's over Still on still I pray to jehovah Sooner or later man go conquer Emana chineke ne ebumo Ona ebumo You gat to know That life is sweet and bitter You gat to know That life is sweet and bitter You gat to know That life is sweet and bitter You gat to know That life is sweet and bitter Just my thing You know I no bother no other I've got a lot of thing to say But broda man I no want wahala Too many pains I fell But I no go ever die When ever I talk about am Men dem go talk say I too dey lie
Sanatçı: Itm AmaZyn
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Itm AmaZyn hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı