it's big-e bombastic side eye şarkı sözleri

BIG E stop playing nah Woo chu Woo chu Woo chu Woo chu Fine girl wey dey great me bonjour (bonjour) As she dey walk by I salut (oh lord salut) Nyash wide like carrefour  I stopped and looked Bombastic side eye (side eye) Bombastic side eye As I see your waist line Bombastic side eye (side eye) Bombastic side eye As I see your waist line Woo chu Woo chu Woo chu chu chu Woo chu Woo chu Woo chu Woo chu chu chu Woo chu She get big nyash she come sabi cook (Eyaaa) Food dey cook food If I over look No be sey I rude Your nyash got me in a good mood Sey make we link up rendezvous Check time na quater past 2 Like snap chat I make I preview (ayyy) Bombastic side eye (side eye) Bombastic side eye As I see your waist line Bombastic side eye (side eye) Bombastic side eye As I see your waist line Pogolo Pogolo Pogolo 17 18 19 Pogolo 17 18 19 Pogolo 17 18 19 Pogolo As I see your her waist line (Pogolo) Bombastic side eye (Pogolo) As I see her waist line (Pogolo) Bombastic side eye (Pogolo) As her I see her waist line Side eye as I see her waist line Side eye as I see her waist line Side eye as I see her waist line Side eye as I see her waist line IT'S BIG E Bombastic side eye
Sanatçı: IT'S BIG-E
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
IT'S BIG-E hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı