itsenj on god şarkı sözleri

On God I fit make am E Too Sure For Your Boy cnd nobody fit come stop am I come the street, pure hunger For dem weh no gree fire thunder On God I fit Pray I fit to stand Holy Father Make I neva lose my substance Favor showa me in cbundance For dem weh no gree fire thunder (Repeat) Ppl weh Dey give me yawa leave me alone Ndi mmadu gbarra'm cshi I won cin't nobody topping our shit iz Gone Oooh On God E no be by force, iyo I don burst E no be my fault You doubting Thomas You gatti comot You spoiling my bag You gotti compot On God iyo You've been warned cnd if you no get I take you for court I take all my fear I face am for front Running my race cnd im the champion On God See dem weh Dey si down for my board That's why I go hard Gave it all without a thought On God DJ Willy Wonka on the ones and Two sofistifly to give a f*ck about them others On God I go fire dem with just a word Yeh my pen is mighty and it's striking like a sword Ohh God I Dey get my ting from up above For the family I go to war On God I fit make am E Too Sure For Your Boy cnd nobody fit come stop am I come the street, pure hunger For dem weh no gree fire thunder On God I fit Pray I fit to stand Holy Father Make I neva lose my substance Favor showa me in cbundance For dem weh no gree fire thunder (Repeat)
Sanatçı: Itsenj
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Itsenj hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı